Nadbooks.
Menu
Cover of Data or Dinner
Original on Nadbooks · English and pigin

Data or Dinner

by Awe Deborah

Life na choice. Every day. You get ₦500. Suya dey call you. But data dey expire and that job application dey wait. Wetin you go choose? Samuel Deborah brings you 20 real, funny, and painful gist about the decisions wey dey shape our future. Written in Pidgin + English so e go enter your heart direct. Inside you go learn about: - Money & Hustle: Data or Dinner, Save or Spend, Hustle or Team - Relationships: Love or Money, Friends or Followers, Forgive or Hold Grudge - Future: Shortcut or Process, Complain or Create, Today or Tomorrow If you be student, youth corper, job seeker, or anybody wey get dream but reality dey press am this book na for you. Laugh. Think. Choose wisely. Your tomorrow dey watch you.

101

₦1,500 · New release

Reader notes

Reader reviews

No reviews yet. Be the first reader to share a thoughtful response.